[email protected]
[email protected]Thanks for contacting Me.
This is just a quick note to let you know I've received your message,
and will respond as soon as I can.
Resolving your issues and answering your questions are my top
priority.An answer to your question or issue will be forwarded to your
email address of record as soon as possible within 48 hours. Your
patience is appreciated.
Look forward to helping you out!
Sincerely,
Carlos Borja Gonzalez
Senior Associates LLP (lawyer)
Omo ode
Rest mumu
[email protected]You dey Canada you ni wise fool like you
CHILDREN WILL ALWAYS BEHAVE LIKE CHILDREN.OZOR
[email protected]YOU DAY WISH YOUR FOLLOW HUSTLER DOWNFAIL,YOU BE FOOL OO
[email protected]Is you and your family will not see light u u will die in
poverty.bastard that didn't know his parents.
[email protected]YOU AND YOUR GENERATION WILL FACE MEGA FAILURE IN JESUS CHRIST NAME, AMEN.
And then RECOVERY DEPARTMENT became very chatty:Thanks for giving me babaijebu number I have use ur number win three millions dollars mad man thanks
Na dat krf go dry ur blood, u go loss 4 dis scores wey dem de play 4 ur end….na maphy or elebe go use ur blood renew dere MY, Wetin make ur papa de write me? Work ur work if u get mural…U de write me cos i shoot fm, ur blood go dry….D way kokoma blood turn to juice naso ur blood go turn zobo 4 men wey get glory, Ur papa de claim top aye man…Na wetin dem de ask u b dat, Krf must free u 4 looseguarded ones to take u play cos u deserve am…Na Aye u b na dats y na kill, kill u sabi…if u sabi protocol u go make ur klb in peace instead of all dis edo doings u de do…U don fall behind so u must feel am, ur mama wey fuck jakujaku born bastard aye wey no sabi wetin hin join frat 4…U tink say na kiti kiti, Ur papa and mama suppose tel u say wen ur papa sperm no fit produce na jakujaku later deliver ur papa and mama make dem no call dem barren couple…Una go just de write rubbish, Aye na ur papa inheritance…Wetin i wan call u 4? U wey don loss 4 life, i b correct eko man wey get style…if ur skin full attach ur picture and who HO u if u no go loss in 2night, person wey no fit spell village de write client…lol, Obonte! product of Jakujaku
My reply:UR PAPA NUMBER NO DE GO OBONTE!!! U de shele, u 4 gimme number wey de go if dem no behead u in 2night call me bastard…U no go die better, if u try dis tin 4 ur life again…Krf must give ur flesh and blood to men wey sabi drink dirty blood, U de claim aye 4 wetin men de take get better klb…illiterate, na cos ur papa no de game dats y him no fit send u go school…u go school na hin u de call urside Aye?? Lost collins abi wetin u call ur bastard name, c as ur surname b lik eiye middle name
Hey mugu, u no fit talk to me in this way. Idiotttttttttttt!! U talk am say u sharp?? Olodo oloshi!!
Ewu, you don get plenty dolla, only bcus you divert moneys from your papa! I be Ayeman, na me dey collect all your dolla!!
OGUN GO KILL U AND YOUR ASEWO MOMMA IF YOU TRY ANY FUNNY GAMES HERE!! MR MAN I NO HEAR THE PHONE RING CALL ME BACK,MAKE WE SEE WHO NA THE BIG OGA!!!
MONKEY!!!!!!!!!11
Y u wan cum cry as u de collect all d dollar? Obonte!!! C Aye man wey de talk like parrot, abeg go sleep…If dem born u well and u bam as u de tink 4 ur mind, attach ur picture…U wey dem go use play soon, U just open mouth de talk Aye….U wey no go school wey dem go flog u sara, u no fit talk for diaspora u de make noise…As e b say life don tire u and d small tin u de c 4 d G no do u, drop picture make we play am…U na just small scores bt it go gel make d real men fit jolly well
He sent along a video of him dialing Blessed's number: https://www.youtube.com/shorts/nbswjzsmprcC wetin obonte small boy lik u number de show, if u get level and all dos My dem de run 4 u sure…cum out and no hide under internet
Reply plus an actual photo of Blessed:
BRO, THIS NA MY SNAP,HOPE U LIKE AM. YOU DEY SEE I GO CHOP BIGGER MONIES THAN U EVER FIT SEE IN UR LIFE. NA ME WEY DEY DASH UR FAMIILY WIT 10 NAIARA SO YOU NO GO DIE OF HUNGRY. SMALLIE, IF YOU THINK U SO SMART, WHY YOU GO HIDE UR FACE?? ABEG, SHOW ME YOUR MONKEY FACE IN VIDEO,U GET LEPROSY ABI? OR YOU UGLY? BCUS AM SURE U ARE SO UGLY NO GIRL EVER LIKE U. NA YOU BE THE MAN WEY GET FACE ONLY HIS MOMMA LOVE, AND DAT WOMAN,THEM GO FORCE HER TO LOVE AM OH!
Reply:I just de waste my time! I no even know say na small boy lik u, c mouth lik ashawo wasted pussy…u no even fine with ur Aba cloth, mumu boy abeg go work so u fit cum lagos b4 u go fit commot naija cos na all dos girl wey de get village mark 4 belle make u still de edo…U de find friend? Who b ur bro? gimme better tools make i give u updated email links make u fear say game different…:Make money no de do lik woman, na only women de catch feelings…4 hustle na hin u de yab ur fellow man, even i shoot ur client…We all de scavenge so make u know wetin u de do, Akonouche no b 4 everybody!!! U de say u b Aye, make i run leave my system abi wetin? Instead make u link up make we de catch d job de collect mega
Bro, bfore i fit go join hand with you, make you drop my client. My clients name na Kurena Tasaki, make u go drop am now, or I swear krf go punish you soonest maga!! You go chop my client, I go chop ur dollas
I never even c reply with this name, shey na hin give u my email abi wich kind illegal stress b all dis…I no even sabi ur maga, c as u de even talk? Na ur papa buy pc for me…U just de shout krf, pple wey de practice well no de shout lik u…u b bambela dats y, u wear black up nd down tink say u belong….if u never enter kians no b all dos 1 u de talk, u pass jamb sef? I no sabi ur papa client, face north!!!
Bro, send me list of all clients ur papa don reply to in past month. Then i know u no scope me. If you bring job you have to be trustworthy ok. Na my client don tell me RECOVERY OF FUNDS don message her 5day ago. You bring work, you go make man pikin trust you by action, see bro, i no fit make mouth, i act. You follow same ok!
U de fuck up! Abeg share sender with me make i share leads for u, i no de write ur client truly…Make we leave akpo, na dsame goal wey b money our 2 de find…Help me with sender abeg, i no write ur client. Shey d woman no answer u? Or wetin? I fit share write up wey u fit take gain her trust back bt i no write ur job…if it de, we go de on deal bt i no write ur job
Bro, di woman don answer me, but she say she don send gift card
$500USD to RECOVERY DEPARTMENT, and no fit send me any money until she
don get next paycheck. Clients email na (actually my email)@gmail.com, e be
for Japan. I don tell her e don fall for scam job, so she tell me na
it ur box wey don write her. Wetin u think i go do gee? I no go let
ripper take the ladys money. Bro, u fit do wash wash job? Bcus am
needing good man for wash wash, make i invite her for Naija soon, bcus
she don lost plenty money bfore.
Naija na dulling for d work, if she fit enter gh dem go prepare washing but dem gas weigh am well….I swear on my life, no b me. I no go collect gift card for transaction work, she still believe u? Tell her to give u her email and password so you can install anti spam software…if u hold am strong she go drop am wit fear
Maybe this will go somewhere, maybe not. We shall see!I go tell her change am. Am sorry i go talk anyhow about your momma and papa, i think u na ripper my guy. No dey vex i hope? Am sorry I call you obote, na me be Aye, full one.
Broda, you seem to know di washing well. Make you tell me more, u get guy to go to Ghana for her abi? Mebe if u prove urself trustworthy, we join hand for di work and split the clients money abi?